Music

Victony – Anita

Victony – Anita
Artist Victony
Producers P2J & Gaetan Judd
Category Nigerian Music
Genre Afrobeats
Album Stubborn (Track 4)
Released 2024
Duration 03:03

Nigerian singer-songwriter, Victony, returns with a brand new track which is titled “Anita“.

The song “Anita” is an amazing record that should be on your Playlist.

Moreover, “Anita” serves as the 4th track off the 14 tracks body of work Project, “Stubborn“.

In conclusion, the song “Anita” was produced by talented music producers, P2J and Gaetan Judd.

Listen, Share and Enjoy!.

Victony Anita Lyrics:
Girl for your informate
I no fit mercy for any person
Wey go try mess with my mercy oh
Eh yeah oh
Ayy
No be instagram challenge oh
No go double dare my baby
No come dey do Tacha and mercy oh
Eh eh
Seriously oh oh oh oh oh oh
Seriously oh oh oh oh oh oh
E dey touch me oh oh oh oh oh
E dey touch me
Oh oh oh oh oh oh
Hmm ah ah
Hmm eh eh eh
Anita Anita bay !
Wetin Anita bake ?
I want to eat Anita cake e oh oh
Eh eh eh
Anita Anita bay !
Wetin Anita bake ?
I want to eat Anita cake e oh oh
Eh eh eh
Anita Anita bay !
Wetin Anita bake ?
I want to eat Anita cake e oh oh
Eh eh eh
Anita Anita bay !
Wetin Anita bake ?
I want to eat Anita cake e oh oh
Girl your booty get mind on e own
Bum bum wey dey eye my pocket
Dey do me like angelic Jo
Wetin me I dey find na sure bet
I go still kolobi my own
Girl you know say my money na longest
Fela kuti Igbo no long reach
Hmm hmm
Excellent baby oh
Fe fe ne baby oh
Fe Fe ná eme ?
Ihe mna Cho bu Wetin
Ihe na Cho dey find outside your domot
Seriously oh oh seriously
Oh oh yeah oh oh oh
Hmm eh eh eh
Anita Anita bay !
Wetin Anita bake ?
I want to eat Anita cake e oh oh
Eh eh eh
Anita Anita bay !
Wetin Anita bake ?
I want to eat Anita cake e oh oh
Eh eh eh
Anita Anita bay !
Wetin Anita bake ?
I want to eat Anita cake e oh oh
Eh eh eh
Anita Anita bay !
Wetin Anita bake ?
I want to eat Anita cake e oh oh

How do you rate this song?

Click on a star to rate it!

Average rating 0 / 5. Vote count: 0

No ratings so far! Be the first to rate this song.

Leave a Comment